Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w17 October pp. 1-2
  • The One Wey We Dey Study for Meeting

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • The One Wey We Dey Study for Meeting
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
w17 October pp. 1-2
Watchtower Wey We Dey Study for Meeting, October 2017

The One Wey We Dey Study for Meeting

OCTOBER 2017

THE ONE WEY WE GO STUDY FROM: NOVEMBER 27–DECEMBER 24, 2017

© 2017 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania

PICTURE WEY DEY FRONT COVER:

NIGERIA

This na one of the many place where dem dey do metropolitan witnessing for Lagos. Na Lagos be the city wey get plenty people pass for Africa. For this place wey dey the picture, people dey talk sey make dem come dey study Bible with dem. If you share this number, e reach six people wey want Bible study every month

THEIR PUBLISHER

370,336

THEIR BIBLE STUDENT

870,185

PEOPLE WEY COME MEMORIAL (2016)

774,874

We no dey sell this magazine. We dey use am teach people wetin Bible talk. Na the money wey people take their mind give, we take dey support this work.

If you want support this work, abeg go www.jw.org.

All the Bible chapter and verse wey we use for this magazine, na from inside New World Translation of the Holy Scriptures we carry am. If we use another Bible, we go write the name of the Bible.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share