Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w17 October p. 2
  • Things Wey Dey Inside This Magazine

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey Dey Inside This Magazine
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
w17 October p. 2

Things Wey Dey Inside This Magazine

3 Story About People Life​—Jehovah Dey Bless People Wey Do Wetin E Want

NOVEMBER 27, 2017–DECEMBER 3, 2017 WEEK

7 Dey Show Real Love

Na real love dey make people know correct Christians. For this topic, we go see nine way wey we fit take show real love.​—2 Cor. 6:6

DECEMBER 4-10, 2017 WEEK

12 To Serve Jehovah Fit Cause Katakata for Family

Our family people fit no like as we dey serve Jehovah. Dem fit make life hard for us. For this topic, we go learn wetin fit help us bear the wahala.

17 Joseph of Arimathea No Hide Again

DECEMBER 11-17, 2017 WEEK

21 How Zechariah Vision Take Concern Us Today?

DECEMBER 18-24, 2017 WEEK

26 Jesus and the Angels Dey Your Back

This two topic talk about the sixth, seventh, and eighth vision wey Zechariah see. The sixth and seventh vision go help us value the chance wey we get to serve God for im organization wey clean. The eighth vision go teach us how Jehovah take dey protect im people so that dem go fit serve am well.

31 The Good Thing Wey One Sister Do

32 You Know?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share