Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • w18 February p. 2
  • Things Wey Dey Inside This Magazine

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Things Wey Dey Inside This Magazine
  • Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2018
Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2018
w18 February p. 2

Things Wey Dey Inside This Magazine

APRIL 2-8, 2018 WEEK

3 Get Faith and Dey Obey Like Noah, Daniel, and Job

APRIL 9-15, 2018 WEEK

8 You Know Jehovah Like Noah, Daniel, and Job?

Noah, Daniel, and Job face some of the wahala wey many of us dey face today. Wetin make dem get faith and continue to dey obey Jehovah?How dem take know Jehovah well, and wetin make dem no gree leave Jehovah even when things hard? We go answer this question for inside this two topic.

13 Story About People Life​—Jehovah Fit Do Everything

APRIL 16-22, 2018 WEEK

18 Wetin E Mean for God Spirit to Direct Person?

APRIL 23-29, 2018 WEEK

23 Continue to Dey Allow God Spirit Direct You!

For the first topic, we go see wetin e mean for God spirit to dey direct person. We go still see wetin we fit learn from the example of people wey let God spirit direct dem. For the second topic, we go see how we go take make our friendship with Jehovah strong, and how we fit show for our life sey God spirit dey direct us.

28 Joy​—Na Character Wey God Dey Give Us

31 Better Story About Us Wey Don Happen

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share