BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JOB 28-32
Job na Correct Example of Person Wey No Dey Shake When E Dey Serve God
Job no let anything stop am to live im life the way wey Jehovah talk sey e good
31:1
E control im eye and e no put eye for any other woman wey no be im wife
Job show good example for the way wey e dey behave to other people
31:13-15
E no dey carry shoulder up, e no dey do partial, and e get good heart to dey help people. E dey think about other people before e do anything no matter who the person be or how the person get money reach
Job no dey tight hand, e dey open hand give
31:16-19
E dey help people and e dey open hand give people wey no too get