April 25–May 1
JOB 33-37
Song 50 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk To Start The Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
‘Person wey be your friend true true go give you better advice wey go help you’: (10 min.)
Job 33:1-5—Elihu show sey e respect Job (w95 2/15 29 ¶3-5)
Job 33:6, 7—Elihu na person wey no dey carry shoulder up and e get good heart (w95 2/15 29 ¶3-5)
Job 33:24, 25—When Elihu dey advice Job, e talk wetin go make Job strong for mind (w11 4/1 23 ¶3; w09 4/15 4 ¶8)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Job 33:24, 25—Elihu talk about ‘the way to pay for sin’. Wetin that one fit mean? (w11 4/1 23 ¶3-5)
Job 34:36—How satan want test Job reach, and wetin that one teach us? (w94 11/15 17 ¶10)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: Job 33:1-25 (No pass 4 min.)
MEK YOU DEY PREACH WELL
First Time: Use the example wey you fit follow wey dey this book give person invitation to tell am mek e come 2016 regional convention. (No pass 2 min.)
Return Visit: fg lesson 12 ¶4-5—Show how we fit do return visit for person wey don collect invitation to come convention. Tell am wetin una go talk about when you come next time. (No pass 4 min.)
Bible Study: jl lesson 11—Tell the person wey you dey study Bible sey convention don dey near and e go good mek e no miss am. (No pass 6 min.)
MEK WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 124
“Things Wey We Go Put for Mind as We Want Go Convention”: (8 min.) Talk. Play this video: Things wey we go put for mind as we want go convention (Go tv.jw.org, press VIDEO ON DEMAND > OUR ACTIVITIES). Tell everybody sey as dem dey ready to go convention for three days, e go good mek dem try finish everything wey dem dey do to ready. Tell dem how una don arrange to give people the invitation.
Congregation Matter: (7 min.)
Congregation Bible Study: ia chap. 14 ¶1-13 (30 min.)
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 21 and Prayer