Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 May p. 2
  • May 2-8

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • May 2-8
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 May p. 2

May 2-8

JOB 38-42

  • Song 63 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jehovah Dey Happy If We Dey Pray for Other People”: (10 min.)

    • Job 42:7, 8—Jehovah want mek Job pray for Eliphaz, Bildad, and Zophar (w13 6/15 21 ¶17; w98 5/1 30 ¶3-6)

    • Job 42:10—After Job don pray for dem, Jehovah come heal am (w98 5/1 31 ¶3)

    • Job 42:10-17—Jehovah bless Job well well because e get faith and e endure (w94 11/15 20 ¶19-20)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Job 38:4-7— Which people be “the morning stars,” and wetin we know about dem? (bh 97 ¶3)

    • Job 42:3-5—Wetin we fit do if we want see God as Job take see am? (w15 10/15 8 ¶16-17)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Job 41:1-26

MEK YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Give People Book This Month: (15 min.) Talk am together. Play the video wey show the example wey we fit follow and talk about am. When you dey talk about how the person use im phone, take small time talk about “Different Different Way Wey We Fit Use JW Library.” Tell dem sey, every month, e good mek dem no forget to report how many times dem play video when dem dey preach. Tell all the publisher sey e good mek dem dey try write as dem go take do their own if dem go preach.

MEK WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 60

  • “You Dey Use JW Library?” (15 min.) First use 5 minute talk about this topic. After, play this video: Start Using “JW Library” and use small time talk am together. After that one, still do the same thing with this two video: Download and Manage Publications and Customize the Reading Experience. Tell everybody sey if dem fit, mek dem download JW Library app for their phone or small computer and download many publication inside, before dem go do the part wey talk about “Different Different Way Wey We Fit Use JW Library” for the week wey start from May 16.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 14 ¶14-22, p. 124 (Question wey go help us remember wetin we don learn)

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 77 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share