Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 May p. 3
  • Jehovah Dey Happy If We Dey Pray for Other People

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Dey Happy If We Dey Pray for Other People
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • Talk Wetin Go Make People Strong for Mind, Mek Dem Fit Do More
    Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 May p. 3

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JOB 38-42

Jehovah Dey Happy If We Dey Pray for Other People

Jehovah want mek Job pray for Eliphaz, Bildad and Zophar

42:7-10

Eliphaz, Bildad, and Zophar burn sacrifice as Job dey pray for dem
  • Jehovah tell Eliphaz, Bildad, and Zophar sey mek dem go meet Job and mek dem burn seven bull and seven ram for fire take do sacrifice

  • Jehovah want mek Job pray for dem

  • God bless Job after e pray for them

Jehovah bless Job well well because of im faith and how e take endure

42:10-17

  • Jehovah heal Job

    Jehovah remove the wahala wey Job dey face, e come heal am

  • Other people mek Job mind come down because e don suffer well well

    Job family and im friend help am mek im mind come down, because e don suffer well well

  • Plenty sheep

    Jehovah give Job everything wey e don lost, e even give am times two

  • Job, im wife and their children

    Job and im wife come born another ten children

  • Job and im wife dey stand with many of their family

    Job live for another 140 years and e see im great great great grandpikin

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share