May 9-15
PSALMS 1-10
Song 99 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“If We Want Get Peace With Jehovah We Must Follow Jesus Wey Be Im Pikin”: (10 min.)
[Play the video Wetin Dey The Book of Psalms.]
Ps 2:1-3—Bible don talk sey people go do wetin show sey dem hate Jehovah and im pikin (w04 7/15 16-17 ¶4-8; it-1 507; it-2 386 ¶3)
Ps 2:8-12—Na only people wey follow the king wey Jehovah bless go get life (w04 8/1 5 ¶2-3)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Ps 2:7—Wetin “Jehovah don command”? (w06 5/15 17 ¶6)
Ps 3:2—Wetin Selah mean? (w06 5/15 18 ¶2)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 8:1–9:10
MEK YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) wp16.3 cover—Read Bible from phone or small computer.
Return Visit: (No pass 4 min.) wp16.3 cover—The person wey you dey preach for go talk sey e no want mek you use New World Translation for am, you go come show am another Bible wey no be New World Translation for JW Library.
Bible Study: (No pass 6 min.) bh 12 ¶12-13—Tell the person wey you dey study bible sey mek e try download JW Library for im phone or small computer.
MEK WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 138
Respect Jehovah House: (5 min.) Talk am together. Play the jw.org video Mek You Be Jehovah Friend—Respect Jehovah House. (Go WETIN WE GET > DIFFERENT DIFFERENT VIDEO.) After una watch am finish, tell small children sey make dem come platform and ask dem some question about the video.
The Holy Name for Inside Bible Wey Dem Write With Hebrew Language: (10 min.) Na appendix A4 wey dey our New World Translation you go use for this talk.
Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 15 ¶1-14, box wey dey p. 138
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 11 and Prayer