BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 1-10
If We Want Get Peace With Jehovah We Must Follow Jesus Wey Be Im Pikin
Bible don talk sey people go do wetin show sey dem hate Jehovah and Im Pikin
2:1-3
Bible don talk sey people no go want do wetin Jesus command but na wetin dem want dem go want do. That one show sey dem hate Jesus and Jehovah
Wetin bible talk happen when Jesus dey this earth and e still dey happen well well for this our time
One of the person wey write psalm talk sey people wey dey the world dey complain for empty thing, e mean sey their plan empty and e go fail
Na only people wey follow the king wey Jehovah bless go get life
2:8-12
God go destroy anybody wey no support Jesus as e be king
Anybody wey follow wetin Jesus talk no go die and e go get peace