Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 May p. 7
  • May 30–June 5

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • May 30–June 5
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 May p. 7

May 30–June 5

PSALMS 26-33

  • Song 23 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Put Mind for Jehovah Sey E Go Give You Strong Mind”: (10 min.)

    • Ps 27:1-3​—We fit get strong mind if we dey think about how Jehovah be like our light (w12 7/15 22-23 ¶3-6)

    • Ps 27:4​—If we worship Jehovah for the correct way, e go make us strong (w12 7/15 24 ¶7)

    • Ps 27:10​—Jehovah ready to support im servant when other people leave dem (w12 7/15 24 ¶9-10)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Ps 26:6​—How we go fit talk sey we dey march round Jehovah altar like David? (w06 5/15 19 ¶11)

    • Ps 32:8​—Wetin be one thing wey we fit gain if we sabi the deep sense wey dey wetin Jehovah dey teach us? (w09 6/1 5 ¶3)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 32:1–33:8

MEK YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (2 min. or less) kt​—Read Bible from phone or small computer.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) Show how you fit tell person wey you dey give magazine everytime sey you go like study Bible with am. Show am this video: How We Dey Help People Learn Bible?

  • Bible Study: (No pass 6 min.) jl lesson 9—Take small time show the person wey you dey help learn Bible how e fit use JW Library prepare for meeting.

MEK WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 130

  • Congregation matter: (15 min.) Another thing wey una fit do be sey, una fit talk about different lesson wey we learn from theYearbook. (yb16 112-113; 135-136)

  • Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 16 ¶16-29, box wey dey “p. 142,” and p. 144, (Question wey go help us remember wetin we don learn)

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 16 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share