Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 May p. 7
  • Put Mind for Jehovah Sey E Go Give You Strong Mind

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Put Mind for Jehovah Sey E Go Give You Strong Mind
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • David No Dey Fear
    Teach Your Pikin
  • ‘No Fear, Get Strong Mind, and Do the Work’
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 May p. 7

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 26-33

Put Mind for Jehovah Sey E Go Give You Strong Mind

David get strong mind as e dey remember the things wey Jehovah don do to save am

27:1-3

  • Jehovah save David from lion when e still dey small

  • Jehovah help David kill one bear to help am protect all im sheep

  • Na Jehovah support David when e kill Goliath

David dey remember how Jehovah take save am from one lion, help am kill one bear, and support am when he kill Goliath

Wetin fit help us get strong mind like David?

27:4, 7, 11

  • If we dey pray

  • If we dey go preach

  • If we dey go meeting

  • If we dey do personal study and family worship

  • If we dey help other people mek dem fit do more

  • If we dey remember how Jehovah don help us

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share