Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 June p. 4
  • June 13-19

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • June 13-19
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 June p. 4

June 13-19

PSALMS 38-44

  • Song 4 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jehovah Dey Help Sick People”: (10 min.)

    • Ps 41:1, 2—People wey dey help sick and poor people go dey happy (w15 12/15 24 ¶7; w91 10/1 14 ¶6)

    • Ps 41:3—Jehovah dey take care of people wey dey serve am well when dem dey sick (w08 9/15 5 ¶12-13)

    • Ps 41:12—The hope wey God give us fit help people sick bear thier sickness (w15 12/15 27 ¶18-19; w08 12/15 6 ¶15)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Ps 39:1, 2—How we go take watch wetin we dey talk? (w09 5/15 4 ¶5; w06 5/15 20 ¶12)

    • Ps 41:9—How Jesus take face the same thing wey David face? (w11 8/15 13 ¶5; w08 9/15 5 ¶11)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 42:6–43:5

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) g16.3 cover

  • Return Visit: (No pass 4 min.) g16.3 cover

  • Bible Study: (No pass 6 min.) fg lesson 2 ¶4-5—For the end, play this jw.org video: Does God Have a Name?

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 128

  • Put Your Mind For Wetin You Go Gain!: (15 min.) Talk am together. Show this video wey dey jw.org: Make You Be Jehovah Friend—Put Your Mind For Wetin You Go Gain! (Song 24). (Check BIBLE TEACHINGS > CHILDREN.) After, make una use this question talk about the lesson wey the topic na “Compare: Life Now and in the Future,” wey follow the video come. Which one be the blessing wey God don promise wey you really dey wait make e happen? If you dey think about the hope wey you get, how e go fit help you endure?—2Co 4:18.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 17 ¶14-22, page 152 (Question wey go help us remember wetin we don learn)

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 36 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share