June 20-26
PSALMS 45-51
Song 67 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Jehovah No Go Reject Person Wey Pain Full Im Heart”: (10 min.)
Ps 51:1-4—E pain David well well sey e sin against Jehovah (w93 3/15 10-11 ¶9-13)
Ps 51:7-9—Before David go fit happy, Jehovah must forgive am (w93 3/15 12-13 ¶18-20)
Ps 51:10-17—David know sey if person don really repent, Jehovah go forgive am (w15 6/15 14 ¶6; w93 3/15 14-17 ¶4-16)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Ps 45:4—Wetin be the truth wey big pass wey we must protect? (w14 2/15 5 ¶11)
Ps 48:12, 13—Wetin Psalms 48:12, 13 talk sey we must do? (w15 7/15 9 ¶13)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 49:10–50:6
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) g16.3 10-11
Return Visit: (No pass 4 min.) g16.3 10-11
Bible Study: (No pass 6 min.) fg lesson 3 ¶1—For the end, play this jw.org video: Who Is the Author of the Bible?
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 98
“God Kingdom—100 Years Don Pass and Time Still Dey Count”: (15 min.) Question and answer. Use this video start: The Kingdom—100 Years and Counting. Play only from the start reach the part wey be “An Education in One Day.” (Check PUBLICATIONS > VIDEOS.)
Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 18 ¶1-13
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 109 and Prayer