June 27–July 3
PSALMS 52-59
Song 38 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Throw the Load Wey Dey Heavy You Give Jehovah”: (10 min.)
Ps 55:2, 4, 5, 16-18—E get some time for David life wey be sey e dey worry well well (w06 6/1 11 ¶3; w96 4/1 27 ¶2)
Ps 55:12-14—David pikin and im friend wey e trust well well plan bad thing against am (w96 4/1 30 ¶1)
Ps 55:22—David show wetin e believe, sey Jehovah go help am (w06 6/1 11 ¶4; w99 3/15 22-23)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Ps 56:8—‘Put the water wey dey comot for my eye inside your skin bottle’, wetin this one mean? (w09 6/1 29 ¶1; w08 10/1 26 ¶3)
Ps 59:1, 2—Wetin we learn about prayer from David story? (w08 3/15 14 ¶13)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 52:1–53:6
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) Give the person one of our tract. Show am the code wey dey back of the tract.
Return Visit: (No pass 4 min.) Show how we fit do return visit for person wey don collect our tract before.
Bible Study: (No pass 6 min.) fg lesson 3 ¶2-3—For the end, play this jw.org video: How Can We Be Sure the Bible Is True?
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 56
Congregation matter: (7 min.)
“Na God Dey Help Me”: (8 min.) Talk am together. Give many people chance to answer question make everybody fit see something gain from the way wey brothers and sisters take give their answer. (Ro 1:12) Tell all the publisher sey e good make dem dey use Research Guide find help from inside Bible when dem get any problem.
Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 18 ¶14-21, page 161 (Question wey go help us remember wetin we don learn)
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 121 and Prayer