July 11-17
PSALMS 69-73
Song 92 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Jehovah People Dey Use All Their Mind Serve Am for the Correct Way”: (10 min.)
Ps 69:9—Make people see sey we dey use all our mind serve God for the correct way (w10 12/15 7-11 ¶2-17)
Ps 71:17, 18—People wey don dey serve Jehovah tey tey fit help young people make dem use all their mind serve God (w14 1/15 23-25 ¶4-10)
Ps 72:3, 12, 14, 16-19—If we dey use all our mind serve God, that one go move us to tell other people wetin God kingdom go do for everybody (w15 10/1 16 ¶3; w10 8/15 32 ¶19-20)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Ps 69:4, 21—How this place for Bible take match wetin dem don talk before about the Messiah? (w11 8/15 11 ¶17; w11 8/15 15 ¶15)
Ps 73:24—How Jehovah take dey bless im people? (w13 2/15 25-26 ¶3-4)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 73:1-28
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) wp16.4 cover—Tell am wetin una go talk about when you come back.
Return Visit: (No pass 4 min.) wp16.4 cover
Bible Study: (No pass 6 min.) fg lesson 5 ¶3-4
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 140
“You Fit Try Am for One Year?”: (15 min.) Take small time talk about the topic and the “Timetable for Regular Pioneer.” After this one, play this video wey dey JW Broadcasting and talk about am: Choosing a Career With Eternal Future. (Go VIDEO ON DEMAND > TEENAGERS.)
Congregation Bible Study: (30 min.) ia chap. 19 ¶17-31, box wey dey p. 170, and p. 171 (Question wey go help us remember wetin we don learn)
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 123 and Prayer