Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 August p. 7
  • ‘Wetin I Go Give Jehovah for Wetin E Do for Me?’

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • ‘Wetin I Go Give Jehovah for Wetin E Do for Me?’
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • We Thank God Sey E Dey Wait
    “Use All Your Heart Sing” to Jehovah
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 August p. 7

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALM 110-118

‘Wetin I Go Give Jehovah for Wetin E Do for Me?’

The person wey write psalm dey play harp
Rope tie person hand together

The person wey write this psalm dey use all im mind thank Jehovah because Jehovah save im life. (Ps 116:3) To show sey e really thank Jehovah, e ready to do everything wey dey im power to serve Jehovah and to do wetin e don promise Jehovah.

Why I want thank Jehovah this week?

How I fit take tell Jehovah thank you?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share