September 12-18
PSALMS 120-134
Song 33 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“My Help Dey Come From Jehovah”: (10 min.)
Ps 121:1, 2—We fit trust Jehovah sey e go help us because na im make everything (w04 12/15 12 ¶3)
Ps 121:3, 4—Jehovah dey quick know wetin im servant need (w04 12/15 12 ¶4)
Ps 121:5-8—Jehovah no dey fail to protect im people (w04 12/15 13 ¶5-7)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Ps 123:2—Wetin be the point wey dey inside the story about the ‘servant wey dey look im oga hand’? (w06 9/1 15 ¶4)
Ps 133:1-3—Wetin be one of the things wey we fit learn from this psalm? (w06 9/1 16 ¶3)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Ps 127:1–129:8
MAKE YOU DEY PREACH WELL
Initial Call: (No pass 2 min.) wp16.5 cover—How you go take answer person wey dey quick vex.
Return Visit: (No pass 4 min.) wp16.5 cover—Invite the person come meeting.
Bible Study: (No pass 6 min.) fg lesson 8 ¶6—Help the student so that e go fit practice wetin e learn.
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
Song 114
Jehovah Don Do Many Things for Me: (15 min.) Play this video wey dey for jw.org. Go to ABOUT US > ACTIVITIES.) Make una answer all this question: How Jehovah take help Crystal, and wetin this one come make am do? Anytime wey bad thinking come im mind, wetin e dey do? How Crystal story don take help you?
Congregation Bible Study: (30 min.) ia Conclusion ¶1-13
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 119 and Prayer