Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 September p. 4
  • ‘My Help Dey Come From Jehovah’

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • ‘My Help Dey Come From Jehovah’
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 September p. 4

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PSALMS 120-134

‘My Help Dey Come From Jehovah’

Dem dey call Psalms 120 to 134 Song Wey Dem Sing As Dem Dey Climb Up. Many people believe sey na when Israel people want go do the festival wey dem dey do every year for Jerusalem, na im dem sing this song as dem dey go, because the temple dey on top mountain for Judah.

Israel people dey climb up go Jerusalem

Dem use some word wey dey bring picture come person mind take describe the way Jehovah dey protect im people, like. . .

121:3-8

  • Shepherd

    shepherd wey no dey sleep

  • Tree wey dey cover person make sun no beat am

    something wey dey cover person make sun no beat am

  • Two soldier

    soldier wey dey serve im oga well

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share