Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 October p. 3
  • October 10-16

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • October 10-16
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 October p. 3

October 10-16

PROVERBS 7-11

  • Song 32 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “No Let Your Mind Shift”: (10 min.)

    • Pr 7:6-12​—People wey no get good sense fit enter the kind wahala wey go make dem leave Jehovah (w00 11/15 29-30)

    • Pr 7:13-23​—If we no use sense choose wetin we go do, e fit cause wahala (w00 11/15 30-31)

    • Pr 7:4, 5, 24-27​—We go dey safe if we get good sense and we sabi the correct thing (w00 11/15 29, 31)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Pr 9:7-9​—How wetin we talk or do take dey show the kind person we be if person correct us? (w01 5/15 29-30)

    • Pr 10:22​—How Jehovah take dey bless us today? (w06 5/15 26-30 ¶3-16)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Pr 8:22–9:6

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) g16.5 cover—Invite the person come the meeting wey we dey do for weekend.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) g16.5 cover—Invite the person come the meeting wey we dey do for weekend.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 18 ¶5-6—Invite the student come all our meeting.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 83

  • Wetin Your Mate Dey Talk —Phone (Pr 10:19): (15 min.) Talk am together. First play this video: Wetin Your Mate Dey Talk—Phone. (For video section, go OUR MEETING AND PREACHING.) After make una discuss this topic wey follow the video for jw.org: “What Should I Know About Texting?” Bring the point wey dey under this small topic come out: “Texting Tips.”

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 2 ¶13-22

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 152 and Prayer

    Remember: First play the song, after make everybody sing the new song.

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share