Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 October p. 2
  • ‘Take All Your Mind Trust Jehovah’

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • ‘Take All Your Mind Trust Jehovah’
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • Your Faith Go Help You Choose Wetin Good
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2017
  • How You Dey Choose Wetin You Go Do?
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 October p. 2

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | PROVERBS 1-6

‘Take All Your Mind Trust Jehovah’

One man dey pray

Na only Jehovah we suppose trust with all our mind. We dey sure sey e go fit do everything wey e promise us because of wetin im name mean. One important thing wey fit help us to dey trust Jehovah na prayer. Proverbs chapter 3 tell us sey if we trust Jehovah, ‘e go make our way smooth.’

Person wey dey think for im mind sey e sabi everything . . .

3:5-7

  • no dey ask Jehovah to guide am before e choose wetin e go do

  • dey trust im own mind and e dey trust the way people for the world dey think

Person wey dey trust Jehovah . . .

  • dey study Bible, think about wetin e read, and e dey pray so that im friendship with Jehovah go fit tight well well

  • dey find the advice wey dey inside Bible before e choose wetin e go do

WHICH SIDE DEY SHOW THE WAY I TAKE DEY CHOOSE WETIN I GO DO?

FIRST: I go choose wetin I feel sey na the correct thing to do

FIRST: I go pray and I go do personal study so that Jehovah go fit guide me

I go beg Jehovah sey make e bless wetin I don choose sey I go do

SECOND: I go follow wetin Bible talk to choose wetin I go do

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share