Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 November p. 4
  • November 14-20

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • November 14-20
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 November p. 4

November 14-20

ECCLESIASTES 1-6

  • Song 66 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Enjoy All Your Hard Work”: (10 min.)

    • [Play this video: Wetin Dey the Book of Ecclesiastes.]

    • Ec 3:12, 13​—One gift wey God give us na to dey enjoy hard work (w15 2/1 4-6)

    • Ec 4:6​—No overwork yourself (w15 2/1 6 ¶3-5)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Ec 2:​10, 11​—Na which truth about money Solomon come learn? (w08 4/15 22 ¶9-10)

    • Ec 3:16, 17​—Wetin we suppose dey think about the bad bad things wey dey this world? (w06 11/1 14 ¶9)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Ec 1:1-18

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) wp16.6 cover​—Give am our JW card.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) wp16.6 cover​—Read Bible from your phone or small computer.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 2 ¶11-12​—Invite the person come meeting.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 140

  • “What Can the Bible Teach Us?​—How You Go Use Am”: (15 min.) Talk am together. After, play the video wey show as person dey teach im Bible student Truth No. 4 wey dey page 115 for Teach Us book, and talk am together.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 4 ¶1-6, and the box “The Meaning of God’s Name”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 112 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share