Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 November p. 8
  • November 28–December 4

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • November 28–December 4
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 November p. 8

November 28–December 4

THE SONG OF SOLOMON 1-8

  • Song 106 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Shulammite Girl​—Better Example Wey We Fit Copy”: (10 min.)

    • [Play this video: Wetin Dey the Book of Song of Solomon.]

    • Ca 2:7; 3:5​—Shulammite girl ready to wait for the person wey e go really love (w15 1/15 31 ¶11-13)

    • Ca 4:12; 8:8-10​—As e dey wait, e no spoil imself (w15 1/15 32 ¶14-16)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Ca 2:1​—Which kind character the Shulammite girl get wey come make am fine well well? (w15 1/15 31 ¶13)

    • Ca 8:6​—Why Bible talk sey true love na ‘Jehovah fire’? (w15 1/15 29 ¶3; w06 11/15 20 ¶7)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Ca 2:1-17

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) bhs​—Use this video Why E Good Make We Learn Bible? take give person the book. (Know sey: You no go play the video when you dey do your assignment.)

  • Return Visit: (No pass 4 min.) bhs​—Invite the person come meeting.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 3 ¶8-9

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 115

  • “Young People Ask​—I Don Reach to Get Person Wey I Want Marry?”: (9 min.) Talk wey we carry from this topic: “Young People Ask​—Am I Ready to Date?”

  • Na True Love or Na Fake Love? (6 min.) Play this cartoon wey dem draw for whiteboard and talk about am: Na True Love or Na Fake Love?

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 4 ¶16-23, and the box “How Real Is the Kingdom to You?”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 34 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share