BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | SONG OF SOLOMON 1-8
Shulammite Girl—Better Example Wey We Fit Copy
Wetin make am be better example for people wey dey serve Jehovah?
2:7; 4:12
E use sense wait for the person wey really love am
E no gree let other people force am to love any man wey come meet am
E no dey carry shoulder, im life dey simple and e no dey play with men anyhow
Men no fit use money or sweet mouth bribe am to love dem
Ask yourself sey:
‘Out of all the character wey Shulammite girl get, which one I fit continue to dey copy?’