Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 December p. 8
  • December 26–January 1, 2017

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • December 26–January 1, 2017
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 December p. 8

December 26, 2016–January 1, 2017

ISAIAH 17-23

  • Song 123 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Person Wey No Dey Use Im Power Well Go Lost Am”: (10 min.)

    • Isa 22:15, 16​—Shebna use im power as e like (ip-1 238 ¶16-17)

    • Isa 22:17-22​—Jehovah comot the power for Shebna hand come give Eliakim (ip-1 238-239 ¶17-18)

    • Isa 22:23-25​—We fit learn better lesson from Shebna story (w07 1/⁠15 8 ¶6; ip-1 240-241 ¶19-20)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Isa 21:1​—Na which area dem dey call ‘wilderness of the sea,’ and why dem dey call am that name? (w06 12/⁠1 11 ¶2)

    • Isa 23:17, 18​—How the better things wey dey for Tyre come take dey ‘holy to Jehovah’? (ip-1 253-254 ¶22-24)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 17:​1-14

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) bhs—Use this video: Why E Good Make We Learn Bible? take give person the book. (Know sey: You no go play the video when you dey do your assignment.)

  • Return Visit: (No pass 4 min.) bhs—Start Bible study when you first meet the person, and tell am wetin una go talk about when you come next time.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) lv 150-151 ¶10-11 —Show how person fit touch Bible student mind.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 44

  • You Go ‘Continue to Dey Watch’?: (8 min.) Na elder go give this talk, e go see am for March 15, 2015, Watchtower, pages 12-16. Encourage everybody sey make dem continue to dey watch, like the watchman wey Isaiah see for vision and the five virgin wey Jesus talk about for im story. —Isa 21:8; Mt 25:​1-13.

  • Wetin Our Organization Dey Do: (7 min.) Play Wetin Our Organization Dey Do video for December.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 6 ¶1-7, and “Section 2​—Kingdom Preaching—​Spreading the Good News Worldwide”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 141 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share