Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb16 December p. 6
  • Wetin We Dey Learn for Bible Fit Help Us Make We No Dey Hate Ourself

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Wetin We Dey Learn for Bible Fit Help Us Make We No Dey Hate Ourself
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
  • Similar Material
  • Make We Dey As One Like Jehovah and Jesus
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2018
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book (2016)
mwb16 December p. 6

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

Wetin We Dey Learn From Bible Fit Help Us Make We No Dey Hate Ourself

Jehovah no dey do partial. (Ac 10:​34, 35) E like ‘people wey come from different country and place, and people wey dey talk different language.’ (Re 7:⁠9) And because of that one, e no go good make person for inside congregation dey do partial or favor one person pass another person. (Jas 2:​1-4) Thank God for wetin we dey learn for Bible, e dey make us dey enjoy peace now because many people don change their bad character. (Isa 11:​6-9) As we dey do everything wey we fit do to make sure sey we no dey do partial, we dey show sey we dey copy God. —Eph 5:​1, 2.

Johny and Gideon dey welcome children wey come Kingdom Hall

WATCH THIS VIDEO: JOHNY AND GIDEON: DEM BE ENEMY BEFORE, BUT NOW DEM BE BROTHERS. AFTER MAKE UNA ANSWER ALL THIS QUESTION:

  • As human being don try reach to make everybody get one mind, why e be sey na wetin we dey learn for Bible fit help us pass?

  • Wetin you really like about the kind love wey we dey show ourself for this organization?

  • If everybody for congregation dey do things with one mind, how e take dey bring praise to Jehovah name?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share