Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 January p. 4
  • January 16-22

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • January 16-22
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 January p. 4

January 16-22

ISAIAH 34-37

  • Song 31 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jehovah Bless Hezekiah for Im Faith”: (10 min.)

    • Isa 36:1, 4-10, 15, 18-20​—Assyria people challenge Jehovah and dem make im people fear (ip-1 386-388 ¶7-14)

    • Isa 37:1, 2, 14-20​—Hezekiah trust Jehovah (ip-1 389-391 ¶15-17)

    • Isa 37:33-38​—Jehovah fight for im people (ip-1 391-394 ¶18-22)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Isa 35:8​—Wetin be ‘the Holy Road,’ and which people get right to waka for this road? (w08 5/15 26 ¶4; 27 ¶1)

    • Isa 36:2, 3, 22​—How Shebna take be good example of person wey dey take correction? (w07 1/15 8 ¶6)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 36:​1-12

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Mt 24:3, 7, 14​—Teach the Truth​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) 2Ti 3:1-5​—Teach the Truth—Give am our JW card.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 3 ¶11-12​—Invite the person come meeting.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 91

  • “O Jehovah, . . . Na Only You I Trust”: (15 min.) Question and answer. To start this part, play this video “O Jehovah, . . . Na Only You I Trust”​—The small one wey we carry from the main video.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 7 ¶1-9

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 96 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share