Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 January p. 5
  • Jehovah Bless Hezekiah for Im Faith

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Bless Hezekiah for Im Faith
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Jehovah Use Im Angel Save Hezekiah
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 January p. 5

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | ISAIAH 34-37

Jehovah Bless Hezekiah for Im Faith

Rabshakeh and im men dey stand outside Jerusalem wall

Sennacherib wey be Assyria king, send Rabshakeh go Jerusalem make e tell the Jews sey make dem surrender. Assyria people tell the Jews many things wey go make dem fear so that dem no go follow dem fight.

  • Assyrian soldier dem dey outside Jerusalem wall

    Only una. Egypt people no go fit help una.​—Isa 36:6

  • The people mind dey shake

    Double mind. Jehovah no go fight for una because e dey vex for una.​—Isa 36:7, 10

  • Assyrian soldier dem

    Fear. Una no reach to follow Assyria army wey get power fight.​—Isa 36:8, 9

  • One big house and farm wey dem plant food

    Temptation. If una surrender for Assyria, una go really enjoy life.​—Isa 36:16, 17

Hezekiah get strong faith for Jehovah

37:1, 2, 14-20, 36

  • E do everything wey e fit do to make sure sey dem ready before Assyria people go come attack dem

  • E pray to Jehovah make e save dem and e tell im people sey make dem still dey pray

  • Jehovah bless Hezekiah well well when e send one angel go kill 185,000 Assyria soldier for one night

    Hezekiah dey pray and one angel dey hold sword
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share