Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 January p. 6
  • January 23-29

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • January 23-29
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 January p. 6

January 23-29

ISAIAH 38-42

  • Song 78 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Jehovah Dey Give Power to Person Wey Don Tire”: (10 min.)

    • Isa 40:25, 26​—Na Jehovah get all the power (ip-1 409-410 ¶23-25)

    • Isa 40:27, 28​—Jehovah dey see all our problem and the partial wey people dey do us (ip-1 413 ¶27)

    • Isa 40:29-31​—Jehovah dey give power to people wey trust am (ip-1 413-415 ¶29-31)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Isa 38:17​—Wetin e mean for Jehovah to dey ‘throw all our sin for im back’? (w03 7/1 17 ¶17)

    • Isa 42:3​—How Jesus take do wetin Bible don talk for Isaiah 42:3? (w15 2/15 8 ¶13)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 40:​6-17

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) fg​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) fg​—Tell am wetin una go talk about when you come next time.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) lv 38-39 ¶6-7​—Show how person fit reach Bible student mind.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 68

  • “Remember to Pray for Our Brothers Wey Dey Suffer Because of Their Faith”: (15 min.) Talk am together. First play this video: Retrial of Jehovah’s Witnesses in Taganrog​—When Will the Injustice End?

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 7 ¶10- 18, the box “Programs on WBBR,” and the box “A Momentous Convention”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 9 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share