Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 January p. 6
  • Jehovah Dey Give Power to Person Wey Don Tire

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Jehovah Dey Give Power to Person Wey Don Tire
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 January p. 6

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | ISAIAH 38-42

Jehovah Dey Give Power to Person Wey Don Tire

40:29-31

  • Eagle na bird wey fit stay up for many hours. Na warm breeze dey help am. If the eagle reach anywhere wey that warm breeze dey, e go just dey fly round am. As the eagle dey fly round am, e go dey go up up. E get where the eagle go fly reach, e go comot go the next place wey warm breeze still dey and na so e go dey do am dey go

  • The way the warm breeze dey make am easy for the eagle to dey fly go up, show how the power wey Jehovah dey give us dey make am easy for us to worship am well

Eagle na bird wey fit stay up for many hours. Na warm breeze dey help am
    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share