Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 February p. 4
  • February 20-26

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • February 20-26
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 February p. 4

February 20-26

ISAIAH 58-62

  • Song 142 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Preach About the Year of Jehovah Favor”: (10 min.)

    • Isa 61:1, 2​—Jehovah choose Jesus make e ‘preach about the year of favor’ (ip-2 322 ¶4)

    • Isa 61:3, 4​—Jehovah give us “big trees of righteousness” to support im work (ip-2 326-327 ¶13-15)

    • Isa 61:5, 6​—‘People wey come from other country’ dey support ‘Jehovah priest dem,’ dey preach for everywhere for this world (w12 12/15 25 ¶5-6)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Isa 60:17​—How Jehovah don take do the things wey e promise sey e go do for the last days? (w15 7/15 9-10 ¶14-17)

    • Isa 61:8, 9​—Wetin be the ‘agreement wey go last forever,’ and who be the ‘children’? (w07 1/15 11 ¶5)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 62:1-12

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) g17.1 cover

  • Return Visit: (No pass 4 min.) g17.1 cover

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 1 ¶19​—One sister fit study im pikin, if una get people like that for una congregation.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 47

  • Use Video When You Dey Preach: (6 min.) Talk. Play this video: Wetin Be God Kingdom? Tell everybody sey, if dem meet person for the first time or for return visit, e go good make dem use this video give person the magazine for March and April.

  • “Dey Use Our Publication Well”: (9 min.) Talk am together. Play this video: As We Dey Share Our Publication for Congo.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 8 ¶14-18, and the box dem “Speeding Up Bible Translation” and “How Real Is the Kingdom to You?”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 114 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share