Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 February p. 6
  • February 27–March 5

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • February 27–March 5
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 February p. 6

February 27–March 5

ISAIAH 63-66

  • Song 19 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “New Heaven and New Earth Go Make Everybody Happy”: (10 min.)

    • Isa 65:17​—‘Una no go remember the things wey don happen before’ (ip-2 383 ¶23)

    • Isa 65:18, 19​—People go happy well well (ip-2 384 ¶25)

    • Isa 65:21-23​—Life go sweet, and bad people no go cause wahala again (w12 9/15 9 ¶4-5)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Isa 63:5​—When God vex, wetin e go make am do? (w07 1/15 11 ¶6)

    • Isa 64:8​—How Jehovah take dey use im power as e dey mold us? (w13 6/15 25 ¶3-5)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Isa 63:1-10

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) Eph 5:33​—Teach the Truth.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) 1Ti 5:8; Tit 2:4, 5​—Teach the Truth.

  • Talk: (No pass 6 min.) Isa 66:23; w06 11/1 30-31 ¶14-17​—Topic: We No Go Stop to Dey Gather Worship Jehovah

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 129

  • “Make Your Hope Dey Make You Happy” (Isa 65:17, 18; Ro 12:12): (15 min.) Talk am together. Play this video: Make Your Hope Dey Make You Happy.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 9 ¶1-9, and the chart “Worldwide Increase”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 95 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share