Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 March p. 2
  • March 6-12

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • March 6-12
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 March p. 2

March 6-12

JEREMIAH 1-4

  • Song 23 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “I Dey Your Side So That I Go Save You”: (10 min.)

    • [Play the video Wetin Dey the Book of Jeremiah.]

    • Jer 1:6​—Jeremiah no first gree do the work wey Jehovah give am (w11 3/15 29 ¶4)

    • Jer 1:7-10, 17-19​—Jehovah promise Jeremiah sey e go help am and e go make am strong (w05 12/15 23 ¶18; jr 88 ¶14-15)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Jer 2:13, 18​—Which two bad things Israel people do? (w07 3/15 9 ¶8)

    • Jer 4:10​—Wetin this verse mean when e talk sey Jehovah don “deceive” im people? (w07 3/15 9 ¶4)

    • Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 4:1-10

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Give People Book This Month: (15 min.) Make una use the video wey be “Example Wey We Fit Follow” take talk am together. Play and talk about the video one by one.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 149

  • Wetin Our Organization Dey Do: (7 min.) Play this video: Wetin Our Organization Dey Do, March own.

  • We Go Start to Dey Share Memorial Invitation From March 18: (8 min.) Na service overseer go give this talk. E go carry am from February 2016 Life and Preaching Meeting Book, page 8. Share the Memorial invitation give all the brothers and sisters before you go talk about wetin dem write put. Tell dem the plan wey dey ground about how una go take share am give people for una territory.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 9 ¶10-15, and the box dem “Jehovah Made It Possible” and “How ‘the Small One’ Has Become ‘a Mighty Nation’”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 74 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share