BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 1-4
“I Dey Your Side So That I Go Save You”
Printed Edition
E fit be sey Jeremiah don dey reach 25 years when Jehovah make am prophet. But Jeremiah come dey feel sey e too small to do that kind work, na im Jehovah let Jeremiah know sey e go always dey support am.
Na 647
Jehovah make Jeremiah im prophet
Na 607
dem destroy Jerusalem
Na 580
Jeremiah write Jehovah message finish
All the date na B.C.E.