March 13-19
JEREMIAH 5-7
Song 66 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Dem Stop to Do Wetin Jehovah Want”: (10 min.)
Jer 6:13-15—Jeremiah make everybody know the bad things wey Israel people dey do (w88 4/1 11-12 ¶7-8)
Jer 7:1-7—Jehovah send Jeremiah go warn the people make dem change (w88 4/1 12 ¶9-10)
Jer 7:8-15—Israel people think sey Jehovah no go do dem anything (jr 21 ¶12)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Jer 6:16—Wetin Jehovah advice im people make dem do? (w05 11/1 23 ¶11)
Jer 6:22, 23—Why we fit talk sey e get people wey dey ‘come from north’? (w88 4/1 13 ¶15)
Wetin I learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Wetin I learn from the place wey we read for Bible this week wey I fit use for preaching?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 5:26–6:5
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time (No pass 2 min.) T-36—Tell am wetin una go talk about when you come back.
Return Visit (No pass 4 min.) T-36—Make una talk about this part wey the topic na “Make You Think About This Question.” Invite the person come Memorial.
Bible Study: (No pass 6 min.) jl lesson 1—Invite the person come Memorial.
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
“How to Use Wich Pipul Dey Du Wetin Jehovah Want Todey? Brochure”: (15 min.) Make una first use five minute talk about the topic wey dey page 8 of the meeting book, before una go play the video of how to use lesson 8 of the brochure study Bible student. And make una talk am together. Tell all the publisher make dem dey use the brochure every week when dem go study their Bible student.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 9 ¶16-21, and the box dem “How Two Tracts Touched Two Hearts in the Amazon” and “How Real Is the Kingdom to You?”
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 10 and Prayer