Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 March p. 6
  • Help Your Family Put Jehovah for Mind

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Help Your Family Put Jehovah for Mind
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 March p. 6

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

Help Your Family Put Jehovah for Mind

Jehovah tell Jeremiah sey make e warn Jew people sey e go soon destroy dem as e be sey dem don forget am. (Jer 13:25) Wetin make Israel people comot from Jehovah side like this? Because Israel people don forget Jehovah. E clear sey family head no come dey do wetin Jehovah talk for Deuteronomy 6:5-7.

One sister dey do Family Worship with im children; one family use map wey dem draw for Bible do Family Worship

For our time, family wey dey serve Jehovah together dey make congregation strong well well. If family head dey do Family Worship wey make sense with im family every week, e go help dem dey put Jehovah for mind. (Ps 22:27) After una watch this video wey be ‘Put All This Things for Your Mind’​—Wetin Some Family Talk, make una answer all this question:

  • How some family don take continue to dey do their Family Worship, even though sey e no easy?

  • Wetin we go gain if we dey do better Family Worship every week?

  • Which problem I dey get if I want do my family worship, and wetin I plan to do about am?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share