Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 April p. 2
  • April 3-9

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • April 3-9
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 April p. 2

April 3-9

JEREMIAH 17-21

  • Song 69 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Dey Allow Jehovah Mold You”: (10 min.)

    • Jer 18:1-4​—The person wey dey use clay mold something get the right to mold am the way e want (w99 4/1 22 ¶3)

    • Jer 18:5-10​—Jehovah get the right to mold us (it-2 776 ¶4)

    • Jer 18:11​—Make we no dey do strong head when Jehovah dey mold us (w99 4/1 22 ¶4-5)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Jer 17:9​—Wetin dey show sey we don dey allow our mind deceive us? (w01 10/15 25 ¶13)

    • Jer 20:7​—Wetin Jeremiah fit dey think, and how Jehovah take help am? (w07 3/15 9 ¶6)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 21:3-14

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Give People Book This Month: (15 min.) Talk Am Together. Use the “Example Wey You Fit Follow.” Play the video wey show the example wey we fit follow and talk about the main point. Help everybody see sey e good make we go back go see people wey collect the tract Wetin Be God Kingdom?

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 118

  • Congregation Matter: (5 min.) Another thing wey una fit do be sey, una fit talk about the lesson wey we learn from our Yearbook. (yb16 22)

  • “Welcome People Well”: (10 min.) Make you first use three minute talk about this topic, before you play the video Steve Gerdes: We No Go Ever Forget the Greeting.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 10 ¶12-19, and the box dem “Progressively Enlightened About Use of the Cross,” and “How Real Is the Kingdom to You?”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 5 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share