Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 April p. 4
  • You Get Better ‘Mind to Know’ Jehovah?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • You Get Better ‘Mind to Know’ Jehovah?
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 April p. 4

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 22-24

You Get Better ‘Mind to Know’ Jehovah?

One basket wey good fig full and another one wey fig wey don spoil full

Jehovah show Jeremiah fruit wey dem dey call fig and tell am wetin e mean

24:5

  • Jew people wey dem carry go Babylon wey still dey serve Jehovah be like the fig wey good

24:8

  • King Zedekiah and other people wey dey do bad things be like the fig wey don spoil

How we go take get better ‘mind to know’ Jehovah?

24:7

  • Jehovah go give us better ‘mind to know’ am if we dey study Bible and dey follow wetin we dey learn

  • Make we sitdown check ourself and if we see anything wey fit make we and Jehovah no be friend, e good make we quick comot am for our mind

Ask Yourself: I get better ‘mind to know’ Jehovah? Wetin I go do to get am?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share