April 10-16
JEREMIAH 22-24
Song 52 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“You Get Better ‘Mind to Know’ Jehovah?”: (10 min.)
Jer 24:1-3—Jehovah show Jeremiah fruit wey dem dey call fig and tell am wetin e mean (w13 3/15 8 ¶2)
Jer 24:4-7—The fig wey good mean people wey get better mind to obey Jehovah (w13 3/15 8 ¶4)
Jer 24:8-10—The fig wey don spoil mean people wey get badmind and wey no ready to obey Jehovah (w13 3/15 8 ¶3)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Jer 22:30—This Bible verse mean sey Jesus no go fit rule for David throne? (w07 3/15 10 ¶9)
Jer 23:33—Wetin this Bible verse mean? (w07 3/15 11 ¶1)
Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 23:25-36
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) g17.2 cover—Tell am wetin una go talk about when you come back.
Return Visit: (No pass 4 min.) g17.2 cover—Tell am wetin una go talk about when you come next time.
Bible Study: (No pass 6 min.) lv 5 ¶1-2—Show how person fit touch Bible student mind.
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
“You Fit Encourage Inactive Christian”: (15 min.) Talk Am Together. Play this video: Encourage Inactive Christian.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 11 ¶1-8
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 93 and Prayer