Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 April p. 6
  • April 17-23

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • April 17-23
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 April p. 6

April 17-23

JEREMIAH 25-28

  • Song 137 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Get Strong Mind Like Jeremiah”: (10 min.)

    • Jer 26:2-6​—Jehovah send Jeremiah to go warn im people (w09 12/1 24 ¶6)

    • Jer 26:8, 9, 12, 13​—Jeremiah no let the people wey no like im message make am fear (jr 21 ¶13)

    • Jer 26:16, 24​—Jeremiah get strong mind and Jehovah protect am (w09 12/1 25 ¶1)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)

    • Jer 27:2, 3​—Wetin make messager from other place come Jerusalem, and why Jeremiah give dem wood wey dem take dey carry load? (jr 27 ¶21)

    • Jer 28:11​—When Hananiah vex, how Jeremiah take use common sense and wetin we learn from im example? (jr 187-188 ¶11-12)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 27:12-22

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) T-36​—Tell am wetin una go talk about when you come back.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) T-36​—Tell am wetin una go talk about when you come next time.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) lv 7 ¶4-5​—Show how person fit touch Bible student mind.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 17

  • “Kingdom Song Dey Make Us Get Strong Mind”: (15 min.) Talk Am Together. Play this video: Song Wey Move Workers.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 11 ¶9-21

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 26 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share