Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 April p. 7
  • Get Strong Mind Like Jeremiah

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • Get Strong Mind Like Jeremiah
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Jehovah Send Jeremiah Go Preach
    Lesson Wey You Fit Learn From Bible
  • Jeremiah No Stop to Dey Talk About Jehovah
    Teach Your Pikin
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 April p. 7

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 25-28

Get Strong Mind Like Jeremiah

Prophet Jeremiah talk sey dem go destroy Jerusalem

Jeremiah talk sey dem go destroy Jerusalem like Shiloh

26:6

  • Jehovah ark of covenant, wey dey show sey Jehovah dey with im people first dey Shiloh

  • Jehovah allow Philistia people carry the ark of covenant comot, and dem no ever carry am come back to Shiloh again

To put fear for Jeremiah body, all the priest, all the prophet, and all the people come talk sey dem go kill am
The priests, the prophets, and the people come hold Jeremiah

26:8, 9, 12, 13

  • Dem come hold Jeremiah because e dey talk sey dem go come destroy Jerusalem and the temple

  • Jeremiah no tire or run go another place

Jeremiah the prophet

Jehovah protect Jeremiah

26:16, 24

  • Jeremiah get mind, e no fear and Jehovah really help am

  • Ahikam show sey e no dey fear and Jehovah use am protect Jeremiah

Because Jehovah help Jeremiah and encourage am, e tell the people God message for good 40 years even though sey dem no want hear am

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share