Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 May p. 2
  • May 1-7

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • May 1-7
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 May p. 2

May 1-7

JEREMIAH 32-34

  • Song 138 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Wetin Show Sey Israel People Go Come Back to Their Land?”: (10 min.)

    • Jer 32:6-9, 15​—Jehovah tell Jeremiah make e buy land to show sey Israel people go come back from Babylon (it-1 105 ¶2)

    • Jer 32:10-12​—When Jeremiah dey buy the land, e follow everything wey the law sey make e do (w07 3/15 11 ¶3)

    • Jer 33:7, 8​—Jehovah promise sey e go make Israel people ‘clean’ from all their sin (jr 152 ¶22-23)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Jer 33:15​—Who this Bible verse dey talk sey go come out from David family? (jr 173 ¶10)

    • Jer 33:23,24​—Who be the two family wey this Bible verse dey talk about? (w07 3/15 11 ¶4)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 32:1-12

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Preach This Month: (15 min.) Talk Am Together. Use the “Example Wey You Fit Follow.” Play the video wey show the example wey we fit follow and talk about the main point. Tell all the publisher sey e good make dem dey show the video wey talk about the brochure You Fit Mek Your Famili Hapi if dem want give people the book.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 6

  • Congregation Matter: (15 min.) Another thing wey una fit do be sey, una fit talk about the lesson wey we learn from our Yearbook. (yb16 67-71)

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 12 ¶1-8, and the box “He Humbly Accepted Correction”

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 23 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share