BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | JEREMIAH 32-34
Wetin Show Sey Israel People Go Come Back to Their Land?
Printed Edition
32:9-14
The things wey Jeremiah do when e go buy the land.
33:10, 11
Jehovah promise Israel people sey if dem do wetin e want, e go forgive dem and e go bring dem come back to their land. This one show sey Jehovah really good.