May 15-21
JEREMIAH 39-43
Song 133 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Jehovah Go Pay Everybody for Wetin Dem Do”: (10 min.)
Jer 39:4-7—Zedekiah suffer because e no gree do wetin Jehovah talk (it-2 1228 ¶4)
Jer 39:15-18—Jehovah show sey e really value the way wey Ebed-melech take trust am (w12 5/1 31 ¶5)
Jer 40:1-6—Jehovah take care of Jeremiah (it-2 482)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Jer 42:1-3; 43:2, 4—Wetin we fit learn from Johanan mistake? (w03 5/1 10 ¶10)
Jer 43:6, 7—Why e be sey wetin happen for this Bible verse dey Important to us? (it-1 463 ¶4)
Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 40:11–41:3
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) Isa 46:10—Teach the Truth. Tell am wetin una go talk about when you come back.
Return Visit: (No pass 4 min.) Re 12:7-9, 12—Teach the Truth. Tell am wetin una go talk about when you come next time.
Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 15 ¶19-20—Invite the person come meeting.
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
“Jehovah No Go Forget the Love Wey You Show” (Ps 71:18): (15 min.) Talk Am Together. First play this video: Jehovah No Go Forget the Love Wey You Show.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 12 ¶16-23, and the box dem “‘We Were Amazed’” and “Fruitful Weekly Visits,” question wey go help us remember wetin we don learn “How Real Is the Kingdom to You?”
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 123 and Prayer