Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 May p. 8
  • How to Take Care of Where We for Dey Worship

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • How to Take Care of Where We for Dey Worship
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Why We Dey Build Kingdom Hall and How We Take Dey Build Am?
    Which People Dey Do Wetin Jehovah Want Today?
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 May p. 8

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

How to Take Care of Where We for Dey Worship

Different different way to join maintain Kingdom Hall: painting, electrical work, to spread rug and to contribute money

E good make we value our Kingdom Hall because we build am for Jehovah. So how all of us go take dey join hand to take care of our Kingdom Hall? Make una answer all this question after una don watch this video How to Take Care of Where We for Dey Worship.

  1. Wetin we dey use our Kingdom Hall do?

  2. Why e good make we always make sure sey we dey clean our Kingdom Hall and maintain am?

  3. Which person dey direct Kingdom Hall work?

  4. Why e good make we dey protect ourself when we dey work and which example you see for the video?

  5. How we fit use our contribution praise Jehovah?

WETIN I GO DO TO SUPPORT THE WORK?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share