Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 June p. 2
  • June 5-11

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • June 5-11
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 June p. 2

June 5-11

JEREMIAH 51-52

  • Song 37 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

  • BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

    “Everything Wey Jehovah Talk Dey Happen”: (10 min.)

    • Jer 51:11, 28​—Jehovah talk the people wey go take over Babylon (it-2 360 ¶2-3)

    • Jer 51:30​—Jehovah talk sey Babylon people no go fight when army attack dem (it-2 459 ¶4)

    • Jer 51:37, 62​—Jehovah still talk sey time go reach when nobody go stay for Babylon again (it-1 237 ¶1)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Jer 51:25​—Why Bible talk sey Babylon na ‘mountain wey dey destroy things’? (it-2 444 ¶9)

    • Jer 51:42​—Wetin be ‘the sea’ wey this verse talk sey go ‘cover’ Babylon? (it-2 882 ¶3)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Jer 51:1-11

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • Prepare How You Go Take Preach This Month: (15 min.) Talk Am Together. Use the “Example Wey You Fit Follow.” Play the video wey show the example wey we fit follow, and talk about the main point. Help publishers see sey e good make dem show the person wey dem preach to wetin dey for jw.org under BIBLE TEACHINGS > HELP FOR THE FAMILY.

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 152

  • “How Your Faith for the Things Wey Jehovah Promise Strong Reach?”: (15 min.) Question and answer. Tell brothers and sisters sey make dem dey always talk about wetin Bible talk sey go happen. And wetin dem go get for mind as dem dey do this one na to make their faith strong.​—Ro 1:11, 12.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 13 ¶24-32

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 49 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share