June 26–July 2
EZEKIEL 6-10
Song 141 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“You Go Get the Mark Wey Go Show Sey God Go Save You?”: (10 min.)
Eze 9:1, 2—Wetin Ezekiel see for vision dey teach us better lesson (w16.06 16-17)
Eze 9:3, 4—For great tribulation, Jehovah go save all the people wey listen to im message and do wetin dem learn
Eze 9:5-7—Jehovah no go destroy people wey serve am with wicked people
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Eze 7:19—How this Bible verse go take help us ready for wetin go happen for front? (w09 9/15 23 ¶10)
Eze 8:12—How this verse take show sey if we no get faith, bad things no go dey hard us to do? (w11 4/15 26 ¶14)
Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Eze 8:1-12
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) Re 4:11—Teach the Truth.
Return Visit: (No pass 4 min.) Ps 11:5; 2Co 7:1—Teach the Truth.
Bible Study: (No pass 6 min.) bhs chap. 13 ¶4-5—Show how person fit touch Bible student mind.
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
“No Take Jehovah Law Play at All!”: (15 min.) Talk Am Together. Play this video: Make You Be Jehovah Friend—One Man, One Woman.
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 14 ¶8-14, and the box “‘He Died for God’s Honorʼ”
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 33 and Prayer