Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 June p. 6
  • You Go Get the Mark Wey Go Show Sey God Go Save You?

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • You Go Get the Mark Wey Go Show Sey God Go Save You?
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
  • Similar Material
  • Question From People Wey Dey Read Our Book
    Watchtower Wey Dey Talk About Jehovah Kingdom (The One Wey We Dey Study)—2016
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 June p. 6

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | EZEKIEL 6-10

You Go Get the Mark Wey Go Show Sey God Go Save You?

Wetin Ezekiel see for vision first happen when dem destroy Jerusalem. For this our time, how e go take happen?

9:1, 2

  • The man wey carry wetin person take dey write na Jesus Christ

  • The six men wey carry wetin dem take dey scatter things na the angels wey dey heaven and na Jesus be their leader

Dem dey put mark for one man forehead; six men wey carry wetin dem take dey scatter things

9:3-7

  • The great crowd wey Jesus judge as sheep for great tribulation, go get the mark wey show sey dem go enter God Kingdom

Jesus dey command the angels

Wetin I go do so that I go get the mark?

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share