BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE | EZEKIEL 18-20
Jehovah Dey Forgive and Forget?
18:21, 22
When Jehovah forgive us our sin, e no go ever remember am again.
All this example wey dey Bible help us believe sey Jehovah dey forgive and forget.
King David
Wetin e do?
Why Jehovah forgive am?
Wetin show sey Jehovah forgive am?
King Manasseh
Wetin e do?
Why Jehovah forgive am?
Wetin show sey Jehovah forgive am?
Apostle Peter
Wetin e do?
Why Jehovah forgive am?
Wetin show sey Jehovah forgive am?