July 17-23
EZEKIEL 18-20
Song 21 and Prayer
Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)
BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE
“Jehovah Dey Forgive and Forget?”: (10 min.)
Eze 18:19, 20—Jehovah go hold us for wetin we do (w12 7/1 18 ¶2)
Eze 18:21, 22—If person repent, Jehovah ready to forgive am and forget about the sin (w12 7/1 18 ¶3-7)
Eze 18:23, 32—Na only when bad people no ready to change Jehovah go destroy dem (w08 4/1 8 ¶4; w06 12/1 27 ¶11)
Better Things Wey Dey Inside Bible—Find Am Well: (8 min.)
Eze 18:29—Why Israel people come dey think sey Jehovah way no correct, and wetin we go do make we no fall for that kind trap? (w13 8/15 11 ¶9)
Eze 20:49—Why Israel people think sey wetin Ezekiel dey talk na to confuse dem, and wetin this one teach us? (w07 7/1 14 ¶3)
Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?
Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?
Bible Reading: (No pass 4 min.) Eze 20:1-12
MAKE YOU DEY PREACH WELL
First Time: (No pass 2 min.) 1Jo 5:19—Teach the Truth. Tell am wetin una go talk about when you come back.
Return Visit: (No pass 4 min.) Ge 3:2-5—Teach the Truth. Tell am wetin una go talk about when you come next time. (Go check mwb16.08 8 ¶2.)
Talk: (No pass 6 min.) w16.05 32—Topic: How Congregation Fit Show Sey Dem Happy If Person Wey Dem Disfellowship Come Back?
MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN
“No Let Your Mind Judge You for Sin Wey Jehovah Don Forgive”: (10 min.) Talk Am Together. First play this video: Use All Your Mind Support Jehovah Law—Dey Forgive.
Question Wey Dey Worry Young People for Mind—“Wetin I Go Do When I Make Mistake?”: (5 min.) Talk Am Together. First read the part wey be “Wetin You for Do?” (ypq p. 12)
Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 15 ¶9-17
Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)
Song 38 and Prayer