Watchtower ONLINE LIBRARY
Watchtower
ONLINE LIBRARY
Nigerian Pidgin
  • BIBLE
  • PUBLICATION DEM
  • MEETINGS
  • mwb17 July p. 6
  • July 24-30

No video available for this selection.

Sorry, there was an error loading the video.

  • July 24-30
  • Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
Life Wey We Dey Live as Christian and How We Dey Preach—Meeting Book—2017
mwb17 July p. 6

July 24-30

EZEKIEL 21-23

  • Song 99 and Prayer

  • Wetin Meeting Chairman Go Talk to Start the Meeting (No pass 3 min.)

BETTER THINGS WEY DEY INSIDE BIBLE

  • “Na the Person Wey Get the Right Go Be King”: (10 min.)

    • Eze 21:25​—Na King Zedekiah be the ‘wicked leader of Israel’ (w07 7/1 13 ¶11)

    • Eze 21:26​—No king wey come from David family go rule Jerusalem until the person wey get the right come (w11 8/15 9 ¶6)

    • Eze 21:27​—Na Jesus Christ be the person wey get the right (w14 10/15 10 ¶14)

  • Better Things Wey Dey Inside Bible​—Find Am Well: (8 min.)

    • Eze 21:3​—Wetin be the sword wey Jehovah draw come out from the cover? (w07 7/1 14 ¶1)

    • Eze 23:49​—Which mistake chapter 23 talk about, and wetin e teach us? (w07 7/1 14 ¶6)

    • Wetin you learn about Jehovah from the place wey we read for Bible this week?

    • Which other better thing you don see from the place wey we read for Bible this week?

  • Bible Reading: (No pass 4 min.) Eze 21:1-13

MAKE YOU DEY PREACH WELL

  • First Time: (No pass 2 min.) fg​—Talk about the video: How We Dey Help People Learn Bible? But no play am.

  • Return Visit: (No pass 4 min.) bhs​—Talk to person wey you dey give magazine everytime about the video: How We Dey Help People Learn Bible? But no play am.

  • Bible Study: (No pass 6 min.) bhs 217 ¶1–3

MAKE WE DEY LIVE LIKE CHRISTIAN

  • Song 93

  • “How to Behave Well for Preaching”: (15 min.) Una go talk am together, and na service overseer go handle am. Make una first play the video wey show how we go take dey behave well for preaching.

  • Congregation Bible Study: (30 min.) kr chap. 15 ¶18-28

  • Wetin We Learn and Wetin We Go Learn Next Week? (3 min.)

  • Song 29 and Prayer

    Publication for Nigerian Pidgin (2014-2018)
    Log Out
    Log In
    • Nigerian Pidgin
    • Share
    • Set Am How You Like
    • Copyright © 2025 Watch Tower Bible and Tract Society of Pennsylvania
    • How to Use Am
    • Privacy Policy
    • Privacy Settings
    • JW.ORG
    • Log In
    Share